JOKE OF THE DAY: Naija Girls no de ever carry last
This one too funny shaa, one way or the other, them make small sense. Funny enough, this conversation is a tweet from Nollywood actress Uche Jombo, wonder what she is going to get for her new Hubby . LOL
They no dey real carry last...Come to look at it na true dem talk...If na 9ja Kim dey na d same bois wey dey use her as example go still use mouth finish her...I prefer make my girl dey buy me boxers,love me and dey fateful.

ReplyDeleteL.M.